Joe El
Appearance
Joe El
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Orijina nem | Joel |
Alias | Joe EL, Joe-El, Joe everlasting |
Ples wey dem bon am | Sokoto state |
Wok wey e dey du | singa, pesin wey dey rait song, musical theatre actor |
Wie e go skul | Kaduna State College of Education, Gidan-Waya, Kafanchan |
Wen e stat wok | 2006 |
Rilijon | Christianity |
Eye kolor | brown |
Hair kolor | black hair |
Instrument | voice |
Stai of song abi fim | hip hop music, Afrobeat, rhythm and blues |
Record label | Kennis Music |
Awod wey e kolet | The Headies |
Nominated for | The Headies, The Headies |
Personal pronoun | L485 |
Joel Amadi (dem bon am 23 March) wey pipo sabi wel wel dem sabi Joe El na Naija afrobeat singa, song-raita, an paforma, wey dey sing for Kennis Music. For 2006, e bi kari bodi join Star Quest Singin Kompetishon for Jos, e kom leta enta Kennis Music Easter fiesta wey dey hapun evri year.